Skip to main content

Lyrics: Away - P-Square

Lyrics: Away - P-Square
Ileke lo’ma jiya
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
ileke lo’ma jiya
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Some of them dem dey package
Forget about the marriage
No be all about the money
Money, e go vanish
But na true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh! yeh!
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
ileke lo’ma jiya

Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you do me right, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Na where the bagga dey
Fire burn them, all of them
You see non of them, dey wish you well oh
Only true love go dey humble you, humble you
No do gra gra good luck go dey sample you
Iyeh!
If I tell you say girl i love you
I love you
See the men them, them’ma want you
But i need you
I say make i tell you what you don’t know
Say many many don go
As you dey my side girl i don blow
But still girl i don’t know
Cause e we get many many i do’s
Wey get plenty aso ebi
Anything ma-man do
Plenty plenty eyes dey see
ileke lo’ma jiya
Please don’t leave me girl, don’t leave me girl
If you hold me tight, I go treat you right
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away
Girl if any man put asunder, away
Thunder na for thunder, away
Run down we no go run down, away
We go jump bumper to bumper, away

Comments

Post a Comment

Popular posts from this blog

Lyrics: Qdot - Apala New Skool

Lyrics: Qdot - Apala New Skool Download Song If you cannot see the audio controls, your browser does not support the audio element [Intro] E je ka bere latori MMM sogun dogoji ni ile aye Aja nsare owo njona, Baba ijebu ogbeyin Lagos boys won binu woni pe awon fe wa bugatti of which Eko ogba moi moi mo, awon olosho gan ori ise mo oro yin koja aja bale o eje ka fokun fa dollar wa ile o Keke elemu lodi keke maruwa igbo ogede lodi banana island ooo [Hook] Igba ta o bi omo lere pe ise wo lomo ose Oni walai talai Mo fe chache pe owun fe ra benz dudu pelu benz funfun oni walai talai mo fe chache [Verse 2] oro mi jo lolo owe owe ni oo Free kick to wole Ronaldo mi logba Toyo baby lo ko wole wa Jenifa gan tun wa gbeni wa won wa ki Akanni baba oni rasaki awa la n gun omo bi eni ngun suzuki eseun. Wa common tu tapelle wa se tibi lofe je ka lo si pool side kalo gba afe kin wa grease oil re o toba dale owo yi ole tan oo ba mi nawo afefe Qdot loruko mi oyinbo lo...

Lyrics: Tonight - R2bees ft. Wizkid

Lyrics: Tonight - R2bees ft. Wizkid   Download Song   If you cannot see the audio controls, your browser does not support the audio element Raraa turuuru Raraa turuuru Raraa turuuru raraa [Verse 1 – R2bees] She say she never have me like this way, yeh so everyday she calling me dey come my way, yeh me i no be dull i dey knock my gauge,eh eh eh she say she want everything all the same ahhh yeh she calling me eminado,i tell am say no be love oh say she be falling for me already she wanna do it do it all again she want to see me tonight oh i tell am say no dey call oh say she dey ring down my bell already she ever ready ready ready eeh eh [Chorus] She wanna give me tonight oh raraa turuuru say she wanna give me tonight raraa turuuru she wanna give me tonight raraa turuuru say she wanna give me tonight raraa, wanna give me tonight [Verse 2 – Wizkid] Girl i really love the way you whine that waist whine that waist,yee eh eh whine up and b...

Lyrics: For You - Skales

Lyrics: For You - Skales Download Song If you cannot see the audio controls, your browser does not support the audio element [Intro] Oh na na na (x3) Na na na, na na na [Chorus] Girl I fit die for you Do anything for you Cross any bridge for you No be lie I fit kpie for you Girl I fit die for you Do anything for you Cross any bridge for you No be lie I fit kpie for you [Hook] All because of your kpo kpo d (yeah, kpo kpo d) All because of your kpo kpo d (kpo kpo d) All because of your kpo kpo d (yeah, kpo kpo d) All because of your kpo kpo d (your international) [Verse 1] Eh eh The way she dey dance just dey make me dey mental Oh oh Anything she want na the thing I go render Eh eh eh eh If you roll with me girl your life e go better Your life e go better They can’t put asunder [Bridge] I’m looking for a bad girl Wey go fit to dey turn me on on on on I’m looking for a girl with a big behind Wey dey gbon gbon gbon gbon Them go shake back whe...