Skip to main content

Lyrics: Juice - Ycee ft. Maleek Berry

Lyrics: Juice - Ycee ft. Maleek Berry
[Chorus]
I dont wanna wait for nobody
I just wan dance with you mammy
I put my hands on your body
Don’t be scared don’t you worry
I don’t wanna wait for nobody
I just wan dance with you mammy
I put my hands on your body
Don’t be shy don’t you worry
[Hook]
Too much juice,too much sauce
Too much sauce, too much juice (x4)
[Verse 1 – Ycee]
Mama i wan non other
me wan no bring no wahala
other girls they don’t even matter
cus na you come through you no there is nobody badder
number one lover
omo tio ko, tio kana, you… you, me.. me
shine like say na Rihanna, baby girl come pose
Other girls online wey dey halla now she dey unglue
but i dey turn dem down cus na you girl wey i wan show
baby give me chance, baby give me chance, baby come close
oya baby come close
this your way, liking this your way
this your way, no bi play
oya wa ba mi gbe girl
this your way, liking this your way
this your way, no bi play
oya wa ba mi gbe girl

[Chorus]
I dont wanna wait for nobody
I just wan dance with you mammy
I put my hands on your body
Don’t be scared don’t you worry
I don’t wanna wait for nobody
I just wan dance with you mammy
I put my hands on your body
Don’t be shy don’t you worry
[Hook]
Too much juice,too much sauce
Too much sauce, too much juice (x4)
[Verse 2 – Maleek Berry]
She know say i go the juice
berry berry berry got the juice naana
i don’t wanna trouble you
i just want to know can i halla
Only girl in the room
Baby you’re the one that i do girl
body like cocacola
Sare wa girl make i hold yaa
i know say baby i just met you
but i promise to love you
if you let me enter
me and you, me and you
too much sauce,too much juice
dancing under the moon baby, baby yeah
[Chorus]
I dont wanna wait for nobody
I just wan dance with you mammy
I put my hands on your body
Don’t be scared don’t you worry
I don’t wanna wait for nobody
I just wan dance with you mammy
I put my hands on your body
Don’t be shy don’t you worry
[Hook]
Too much juice,too much sauce
Too much sauce, too much juice (x4)

Comments

Popular posts from this blog

Lyrics: Qdot - Apala New Skool

Lyrics: Qdot - Apala New Skool Download Song If you cannot see the audio controls, your browser does not support the audio element [Intro] E je ka bere latori MMM sogun dogoji ni ile aye Aja nsare owo njona, Baba ijebu ogbeyin Lagos boys won binu woni pe awon fe wa bugatti of which Eko ogba moi moi mo, awon olosho gan ori ise mo oro yin koja aja bale o eje ka fokun fa dollar wa ile o Keke elemu lodi keke maruwa igbo ogede lodi banana island ooo [Hook] Igba ta o bi omo lere pe ise wo lomo ose Oni walai talai Mo fe chache pe owun fe ra benz dudu pelu benz funfun oni walai talai mo fe chache [Verse 2] oro mi jo lolo owe owe ni oo Free kick to wole Ronaldo mi logba Toyo baby lo ko wole wa Jenifa gan tun wa gbeni wa won wa ki Akanni baba oni rasaki awa la n gun omo bi eni ngun suzuki eseun. Wa common tu tapelle wa se tibi lofe je ka lo si pool side kalo gba afe kin wa grease oil re o toba dale owo yi ole tan oo ba mi nawo afefe Qdot loruko mi oyinbo lo...

Lyrics: Away - P-Square

Lyrics: Away - P-Square Download Song If you cannot see the audio controls, your browser does not support the audio element Ileke lo’ma jiya If I tell you say girl i love you I love you See the men them, them’ma want you But i need you I say make i tell you what you don’t know Say many many don go As you dey my side girl i don blow But still girl i don’t know Cause e we get many many i do’s Wey get plenty aso ebi Anything ma-man do Plenty plenty eyes dey see ileke lo’ma jiya Please don’t leave me girl, don’t leave me girl If you hold me tight, I go treat you right Girl if any man put asunder, away Thunder na for thunder, away Run down we no go run down, away We go jump bumper to bumper, away Girl if any man put asunder, away Thunder na for thunder, away Run down we no go run down, away We go jump bumper to bumper, away Some of them dem dey package Forget about the marriage No be all about the money Money, e go vanish But na true love go dey ...

Lyrics: Yawa - Tekno

Lyrics: Yawa - Tekno   Download Song If you cannot see the audio controls, your browser does not support the audio element [Verse 1] Monica no be today Me and you don dey fight e don tey I no go pursue woman I go change my ways I go reduce the panana I no go do it again oh [Chorus] If you leave me yawa go dey (See gobe) Baby Yawa go dey My Baby if you leave me yawa go dey (see gobe) Baby yawa go dey oh Only you go chop belle full I no go play you for A fool No be April fool This is how i used to do Only you go chop belle full No be April fool Cassava for two Baby all for you… [Hook] Oh my baby forgive oh I no go do it again Oh my baby forgive oh I no go do it again oh [Verse 2] Baby i no get excuse Her body do kunfu You say pilo no be fine She do me one by two eh Oyemu aki alcohol Na hin i shack shaki all My eye come dey turn I come dey fall oh Na hin she catch me [Chorus] If you leave me yawa go dey (See gobe) Baby Yawa go dey ...